Pidgin Parlour Crypto Podcast
Inflation for economics na when prices of tinz dey go up and una no moni no fit catch up. Pesin talk say inflation no dey affect crypto, odas talk say even crypto dey hear am. Wetin una wan believe!! Na why we gada discuss inflation mata for dis episode be dat. If dis mata concern una, make una download and listen. Disclaimer - beware Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well. Thank you Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour [https://twitter.com/PidginParlour] Subscribe to our newsletter : https://tinyurl.com/mryh8j5whttps://pidginparlour.substack.com/ [https://pidginparlour.substack.com/] Join us on telegram https://t.me/banklessafricahttps://t.me/pidginparlour [https://t.me/pidginparlour]
65 Episoder
Kommentarer
0Vær den første til å kommentere
Registrer deg nå og bli medlem av Pidgin Parlour Crypto Podcast sitt community!