AWR- Voice wen dey ginger Hope

Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take grow

29 min · 17. juni 2026
episode Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take grow cover

Beskrivelse

De kain tin wen fit make pesin get sor for hinside hin belle and watin pesin fit do for de mata naim bi today tork Today message of Hope say wen hawa eye see beta wahala make we rememba say Jesus sef see wahala and evry wahala get de day e go end

Kommentarer

0

Vær den første til at kommentere

Tilmeld dig nu og bliv en del af AWR- Voice wen dey ginger Hope-fællesskabet!

Kom i gang

1 måned kun 9 kr.

Derefter 99 kr. / måned · Opsig når som helst.

  • Podcasts kun på Podimo
  • 20 lydbogstimer pr. måned
  • Gratis podcasts