AWR- Voice wen dey ginger Hope
De kain kain way wen pikin dem dey take do wayo for deir exam wen no good naim bi today tork. Today message of Hope say de woman wen Jesus forlow tork for well come know say Jesus naim bi de Christ and na so hin town pipo con take save.
2505 episoder
Kommentarer
0Vær den første til at kommentere
Tilmeld dig nu og bliv en del af AWR- Voice wen dey ginger Hope-fællesskabet!