AWR- Voice wen dey ginger Hope

Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take grow

29 min · 8. heinä 2026
jakson Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take grow kansikuva

Kuvaus

De kain pipo wen fit get bress kansa and de kain test wen pesin fit do make e for kwik know if kansa enta hin bodi nain bi today mata. Today message of Hope say de numba four tin we must do to take get God pawa for hawa life na make we dey go shurch

Kommentit

0

Ole ensimmäinen kommentoija

Rekisteröidy nyt ja liity AWR- Voice wen dey ginger Hope-yhteisöön!

Aloita maksutta

14 vrk ilmainen kokeilu

Kokeilun jälkeen 7,99 € / kuukausi. · Peru milloin tahansa.

  • Podimon podcastit
  • 20 kuunteluaikaa / kuukausi
  • Lataa offline-käyttöön