Pidgin Vibez
Money come… But something bigger collect wetin remain. For this FINAL EPISODE of The Boy Wey Sell Him Shadow, everything finally clear. The deal wey Sani make don reach completion… and the price no be small. Fear spread… people fall… and darkness no gree go again. Full story dey drop for YouTube tomorrow 8:00pm #PidginVibez #NaijaStories #AfricanFolktales #HorrorStory #StoryTime #NigerianMovies
128 episoder
Kommentarer
0Vær den første til at kommentere
Tilmeld dig nu og bliv en del af Pidgin Vibez-fællesskabet!