Pidgin Vibez

God No Call You! — VeryDarkMan Fires at Tonto Dikeh

34 s · 1. touko 2026
jakson God No Call You! — VeryDarkMan Fires at Tonto Dikeh kansikuva

Kuvaus

If persin dey pray… who give anoda man right to judge am?? But again… if na fake… no be persin go call am out?? VDM no hold back at all Tok true… you support am or e cross line?? #VDM #TontoDikeh #PidginVibez #NaijaTrending #NaijaGist #NigeriaDrama #VeryDarkMan

Kommentit

0

Ole ensimmäinen kommentoija

Rekisteröidy nyt ja liity Pidgin Vibez-yhteisöön!

Aloita nyt

1 kuukausi hintaan 1 €

Sitten 7,99 € / kuukausi · Peru milloin tahansa.

  • Podimon podcastit
  • 20 kuunteluaikaa / kuukausi
  • Lataa offline-käyttöön

Kaikki jaksot

128 jaksot

jakson WHO NEXT? 😡 Police Kill Innocent Nigerian Again | #EndPoliceBrutality kansikuva

WHO NEXT? 😡 Police Kill Innocent Nigerian Again | #EndPoliceBrutality

Dis one no be story… Dis one na real life 💔 Person go commot house jejely… But he no reach house again…” Na so life just end like say e no mean anything Make we tok true… How many pipo dem go still kpai before e stop? How many hashtags we go trend before justice show? Today na him… Tomorrow fit be YOU 😳 Dis video na voice for pipo wey no fit tok againDis video na anger… pain… and truth about wetin dey happen for Naija 👇 ABeg I wan hear from you 👉 You still dey feel safe for dis kontri? 👉 If dis happen for your street, wetin you go do? 👉 Who you think suppose take responsibility? DROP YOUR MIND for comment 👇 👍 LIKE this video if innocent life matter 📢 SHARE make more pipo see am 🔔 SUBSCRIBE to Pidgin Vibez ⚠️ This video na for awareness only ⚠️ No support for violence, na truth we dey show #EndPoliceBrutality #WhoNext #PidginVibez

30. huhti 20261 min