AWR- Voice wen dey ginger Hope
Anoda sekrit wen family dey get na wen pesin rape girl pikin for de family bikos rape dey spoil pesin name. Today message of Hope say God give us mani law but de ogbonge one and de 10 commandment wen God take hin own finga write.
2502 episodes
Comments
0Be the first to comment
Sign up now and become a member of the AWR- Voice wen dey ginger Hope community!