AWR- Voice wen dey ginger Hope
De sikness wen dey scatar pesin liva if e dey body wen doktor dey call hepatitis naim we put mout today. Today message of Hope tell us how Peter take do watin Jesus tell am and e con know say Jesus naim bi God pikin wen come save we.
2513 episodes
Comments
0Be the first to comment
Sign up now and become a member of the AWR- Voice wen dey ginger Hope community!