Pidgin Vibez

He Sell Him Shadow… But Na Him Life Dem Come Carry (Episode 2 Trailer)

46 s · 24. apr. 2026
episode He Sell Him Shadow… But Na Him Life Dem Come Carry (Episode 2 Trailer) cover

Description

Sani think say na small deal… Na just shadow he sell… But that night… Everything change… This na trailer for one deep Nigerian horror story wey go make you think twice about the choices you dey make. Episode 2 dey available on YouTube( Pidgin Vibez) on 25th April, 2026 by 8:00pm 💬 If na you… you go still collect that deal? #PidginVibez #NaijaStories #AfricanFolktales #HorrorStory #StoryTime #NigerianMovies

Comments

0

Be the first to comment

Sign up now and become a member of the Pidgin Vibez community!

Get Started

2 months for 19 kr.

Then 99 kr. / month · Cancel anytime.

  • Podcasts kun på Podimo
  • 20 lydbogstimer pr. måned
  • Gratis podcasts

All episodes

128 episodes

episode WHO NEXT? 😡 Police Kill Innocent Nigerian Again | #EndPoliceBrutality artwork

WHO NEXT? 😡 Police Kill Innocent Nigerian Again | #EndPoliceBrutality

Dis one no be story… Dis one na real life 💔 Person go commot house jejely… But he no reach house again…” Na so life just end like say e no mean anything Make we tok true… How many pipo dem go still kpai before e stop? How many hashtags we go trend before justice show? Today na him… Tomorrow fit be YOU 😳 Dis video na voice for pipo wey no fit tok againDis video na anger… pain… and truth about wetin dey happen for Naija 👇 ABeg I wan hear from you 👉 You still dey feel safe for dis kontri? 👉 If dis happen for your street, wetin you go do? 👉 Who you think suppose take responsibility? DROP YOUR MIND for comment 👇 👍 LIKE this video if innocent life matter 📢 SHARE make more pipo see am 🔔 SUBSCRIBE to Pidgin Vibez ⚠️ This video na for awareness only ⚠️ No support for violence, na truth we dey show #EndPoliceBrutality #WhoNext #PidginVibez

30. apr. 20261 min