Pidgin Vibez
Dis one no be story⦠Dis one na real life š Person go commot house jejely⦠But he no reach house againā¦ā Na so life just end like say e no mean anything Make we tok true⦠How many pipo dem go still kpai before e stop? How many hashtags we go trend before justice show? Today na him⦠Tomorrow fit be YOU š³ Dis video na voice for pipo wey no fit tok againDis video na anger⦠pain⦠and truth about wetin dey happen for Naija š ABeg I wan hear from you š You still dey feel safe for dis kontri? š If dis happen for your street, wetin you go do? š Who you think suppose take responsibility? DROP YOUR MIND for comment š š LIKE this video if innocent life matter š¢ SHARE make more pipo see am š SUBSCRIBE to Pidgin Vibez ā ļø This video na for awareness only ā ļø No support for violence, na truth we dey show #EndPoliceBrutality #WhoNext #PidginVibez
128 episodes
Comments
0Be the first to comment
Sign up now and become a member of the Pidgin Vibez community!