AWR- Voice wen dey ginger Hope
Today praya na for pipo wen dey sick differen kain sikness make God torsh dem make dem well. De message of Hope say pesin wen wan get de pawa wen God dey give must bi pesin wen know God word and e dey do watin God tork.
2492 afleveringen
Reacties
0Wees de eerste die een reactie plaatst
Meld je nu aan en word lid van de AWR- Voice wen dey ginger Hope community!