AWR- Voice wen dey ginger Hope

Pikin dem mata - God word wen we dey take grow

29 min · 14 de jul de 2026
Portada del episodio Pikin dem mata - God word wen we dey take grow

Descripción

De tin wen fit make pikin dey carri tork and no dey respet odar pipo naim bi today mata, Today message of Hope say de Holy Spirit na de Spirit of Truth, e no dey tork lie and eni pesin wen get Holy Spirit no go dey lie.

Comentarios

0

Sé la primera persona en comentar

¡Regístrate ahora y únete a la comunidad de AWR- Voice wen dey ginger Hope!

Empezar

2 meses por 1 €

Después 4,99 € / mes · Cancela cuando quieras.

  • Podcasts exclusivos
  • 20 horas de audiolibros / mes
  • Podcast gratuitos