AWR- Voice wen dey ginger Hope
Woman wen get watin e dey do, wen sabi tork and wen dey manage hinsef well na woman wen pipo go take beta eye look. Today message of Hope say de Holy Spirit dey mark God pikin dem so dat wen Jesus come, na de pipo wen get dey mark go forlow an go heaven
2515 Episoder
Kommentarer
0Vær den første til å kommentere
Registrer deg nå og bli medlem av AWR- Voice wen dey ginger Hope sitt community!