Pidgin Parlour Crypto Podcast
Many pipo dey worried about Wetin dey sup for BTC for dis bull run, e be like say dem don reduce e influence for di market. Cause normally as BTC rise, other crypto suppose rise join, but e be like say BTC no even dey affect the market again. Na why we gada today come reason Wetin dem dey call BITCOIN DOMINANCE. If dis mata concern una, make una download and listen. Disclaimer - beware Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well. Thank you Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour [https://twitter.com/PidginParlour] Subscribe to our newsletter : https://tinyurl.com/mryh8j5whttps://pidginparlour.substack.com/ [https://pidginparlour.substack.com/] Join us on telegram https://t.me/banklessafricahttps://t.me/pidginparlour [https://t.me/pidginparlour]
65 episodios
Comentarios
0Sé la primera persona en comentar
¡Regístrate ahora y únete a la comunidad de Pidgin Parlour Crypto Podcast!