Pidgin Parlour Crypto Podcast
Dis 2025, na year wey una no suppose make any mistake for dis space. we don gather discuss 7 kind of mistake wey pipo wey dey inside dis web3 dey make. If dis mata concern una, make una download and listen. Disclaimer - beware Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well. Thank you Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour [https://twitter.com/PidginParlour] Subscribe to our newsletter : https://tinyurl.com/mryh8j5whttps://pidginparlour.substack.com/ [https://pidginparlour.substack.com/] Join us on telegram https://t.me/banklessafricahttps://t.me/pidginparlour [https://t.me/pidginparlour]
65 episodios
Comentarios
0Sé la primera persona en comentar
¡Regístrate ahora y únete a la comunidad de Pidgin Parlour Crypto Podcast!