Pidgin Parlour Crypto Podcast
Memecoin don dey do plenty numbers for dis particular season, and e be like say many people dey reason say e like say na dem get dis cycle. For token 2049 conference, Murad talk beta tinz about dis mata and na on top am we dey gada discuss. If dis mata concern una, make una download and listen. Disclaimer - beware Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well. Thank you Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour [https://twitter.com/PidginParlour] Subscribe to our newsletter : https://tinyurl.com/mryh8j5whttps://pidginparlour.substack.com/ [https://pidginparlour.substack.com/] Join us on telegram https://t.me/banklessafricahttps://t.me/pidginparlour [https://t.me/pidginparlour]
65 episodios
Comentarios
0Sé la primera persona en comentar
¡Regístrate ahora y únete a la comunidad de Pidgin Parlour Crypto Podcast!