Pidgin Parlour Crypto Podcast
Many yawa gas for di month of February for dis crypto space and one of dem wey touch everybody na say dem hack the 3rd largest cex of $1.4billion. Chaiii, dat one reach everybody. If dis matter reach una side make una download and listen. ode🎉 Disclaimer - beware Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well. Thank you Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour [https://twitter.com/PidginParlour] Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/ [https://pidginparlour.substack.com/] Join us on telegram https://t.me/pidginparlour [https://t.me/pidginparlour]
65 episodios
Comentarios
0Sé la primera persona en comentar
¡Regístrate ahora y únete a la comunidad de Pidgin Parlour Crypto Podcast!